DailyMatic
  • Music
  • New Songs
    New Songs
  • Trending Songs
    Trending Songs
  • Hottest Songs
    Hottest Albums
  • Lyrics
    Lyrics
  • Entertainments
    Entertainments
  • Hottest DJ Mix
    Hottest DJ Mix
  • New Videos
    New Videos

Close Friends List Lyrics by Young Jonn

admin
Published Wednesday, 3 December 2025, 7:32 pm
Loading...
Link is copied
Share
Share this with Close
Share via messenger Share via email Share via flipboard
Comment now Comments
Close Friends List Lyrics by Young Jonn - Featured Image

Young Jonn – Close Friends List Lyrics

Intro
Kill dem all

Verse 1
Compromise, never come so easy like this
Me, I no dey whine myself
Me, I no dey whine myself, uhn-uhn, uh
One man food is another man poison
So, I apologize for the things that I did myself
Cuh me, I no dey whine myself, uhn-uhn, uh

Pre-Chorus
Captivate oh (ayy-ayy), captivate me (ayy-ayy)
What you mean to me (ayy-ayy), don′t even know (oh-oh)
Roundabout oh, roundabout (oh-oh)
Turn me over oh, roundabout
Nigeria jollof oh (ayy-ayy), just like your love oh (ayy-ayy, ayy-ayy)
But too many thing wey dem no tell us oh (ayy-ayy, oh-oh)
I be the kind of guy wey no dey jealous oh (oh-oh)
No be my fault say I famous oh

Chorus
Oh my, oh my, oh my-oh my, oh my (oh my)
My oh my, oh my, oh my, oh my (my oh my, oh my)
Ọmọgè, put me on your close friends list (friends list)
Show me wetin people no dey see (people no dey see)
My oh my, oh my (my oh my, oh my)

Verse 2
Show me wetin people no dey see
Your backside look like a letter C
Fine face, body bad, my type
Everybody on my type shit, my type shi-
Ọmọ, no go leave me on a solo-solo
Kilòṣẹlẹ gàngàn, bámi s’ọrọ-s′ọrọ (kilòṣẹlẹ gàngàn, bámi s’ọrọ-s’ọrọ)
Me, I no wan dey whine myself, uhn-uhn

Pre-Chorus
Captivate oh (ayy-ayy), captivate me (ayy-ayy)
What you mean to me (ayy-ayy), don′t even know (don′t even know)
Roundabout oh, roundabout (oh-oh)
Turn me over oh, roundabout
Nigeria jollof oh (ayy-ayy), just like your love oh (ayy-ayy, ayy-ayy)
But too many thing wey dem no tell us oh (oh-oh)
I be the kind of guy wey no dey jealous oh (oh-oh)
No be my fault say I famous oh

Chorus
Oh my, oh my, oh my-oh my, oh my (oh my)
My oh my, oh my, oh my, oh my (my oh my, oh my)
Ọmọgè, put me on your close friends list (friends list)
Show me wetin people no dey see (people no dey see)
My oh my, oh my (my oh my, oh my)

More Trending

  1. Level Up Lyrics by Young Jonn Feat. Olamide

    Level Up Lyrics by Young Jonn Feat. Olamide

    Channel: Lyrics Lyrics December 3, 2025 By admin
  2. LAPO Baby Lyrics by Young Jonn

Outro
Kill dem all

Arrow MORE: Level Up Lyrics by Young Jonn Feat. Olamide

Arrow MORE: LAPO Baby Lyrics by Young Jonn

Link is copied
Share
Share this with Close
Share via messenger Share via email Share via flipboard
Comment now Comments
HomedividerLyrics
Related topics
  • Young John

LAPO Baby Lyrics by Young Jonn

LAPO Baby Lyrics by Young Jonn

Channel: Lyrics Lyrics 3 days ago By admin
Level Up Lyrics by Young Jonn Feat. Olamide

Level Up Lyrics by Young Jonn Feat. Olamide

Channel: Lyrics Lyrics 3 days ago By admin

Comments Join the conversation

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published.

Trending Album/EP

See more See more trending

Don't Miss

No featured posts found.

DailyMatic Footer Logo
  • Ohirex™ Group
  • Trending